CLASSIC TWO SUCCESSFUL NAIJA PEEPS

CLASSIC TWO SUCCESSFUL NAIJA PEEPS HANGING OUT AT A FASHION SHOW BY LUCA LUCA! LOVE IT SEAL AND OLUCHI LOOK COOL

Comments

Anonymous said…
this picture dey 3 years old. i believe say na for 2003 dem take the picture. that seal abi wetin dem dey call am ugly well well. them dey call am wowo the wowo for my side!
naijagal!!!!! I suppose dey hail u o. u suppose win nigerian blogger of the year. NA WETIN! u don paste 5 tins ontop ya blog in since morrin! na u biko. make u keep am up. i dey enjoy ya blog well well.

Popular posts from this blog

GHANA'S FILM RISING STARS WATCHOUT NOLLYWOOD.

VAN VICKER IS TAKEN LADIES!